Revenue

Revenue

Chitika ads

Revenue

chitika ads

Revenue

Revenue

Revenue

Revenue

Tuesday 12 April 2016

France Football magazine don list Mr Alex Iwobi among Africa's top five players in Europe


One kind big football magazine wey them dey call France Football don name Ogbeni Alex Iwobi among the top five best African players in Europe in the last one week. The 19 year old, wey be Naija international, don dey shine pass firefly for Arsenal after Brother Arsene Wenger.

 Who be the other top African stars? me sef no know o, but i hear say them mention other top African stars - Egypt’s Mohamed Salah, Cedric Bakambu from DR Congo, Salomon Kalou of Cote d’Ivoire and Algeria’s Hicham Belkaroui -  for the week wey pass.

No comments:

Post a Comment